Showing posts with label Nigeria @ 53: "WETIN WE DEY CELEBRATE"?. Show all posts
Showing posts with label Nigeria @ 53: "WETIN WE DEY CELEBRATE"?. Show all posts

Tuesday, October 1, 2013

Nigeria @ 53: "WETIN WE DEY CELEBRATE"?

Please note that this piece is written in pidgin English...

Every year, Independece and democracy something go dey to yan about. For years na for oyibo language we dey take dey trowe am, but dis time de Naija ecomony don make me change base.

Time don come for our lives when we sopos sidon ask questions (wills and ethics) and tackle our sickness and wahala, our pipu just dey cry helplessly, day and night dey suffer and smile in cold chains.