Showing posts with label A MUST READ! This Is How To Live Your Life Right. Show all posts
Showing posts with label A MUST READ! This Is How To Live Your Life Right. Show all posts

Friday, June 7, 2013

A MUST READ! This Is How To Live Your Life Right

When I stumbled on the information below, the first thing that came to my mind was a verse in one of Tuface Idibia's song which says "Malo ro pe, omo kpe iwo nikan lo ma lowo" which literally translate to mean that "you should not carry yourself too big, thinking that you're the only that will make money".

Below is a very interesting short piece to bring you back to the reality of life:
U used BlackBerry to oppress, now everybody has a BlackBerry.
U used ur Camry to Buga, now boys dey use Camry do taxi.
Before u dey use ur plasma tv dey swell... now dem don dey use am watch football for buka.
B4 u dey use ur ipad dey swag...now ipad na heavy load to carry comot 4 house.
B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway.
B4 u dey go vacation 4 UK dey talk pass urself,
but now boys don dey buy 1st class ticket dey enta London just to go lick ice cream.