When I stumbled on the information below, the first thing that came to
my mind was a verse in one of Tuface Idibia's song which says "Malo ro pe, omo kpe iwo nikan lo ma lowo"
which literally translate to mean that "you should not carry yourself
too big, thinking that you're the only that will make money".
Below is a very interesting short piece to bring you back to the reality of life:
U used BlackBerry to oppress, now everybody has a BlackBerry.
U used ur Camry to Buga, now boys dey use Camry do taxi.
Before u dey use ur plasma tv dey swell... now dem don dey use am watch football for buka.
B4 u dey use ur ipad dey swag...now ipad na heavy load to carry comot 4 house.
B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway.
B4 u dey go vacation 4 UK dey talk pass urself,

but now boys don dey buy 1st class ticket dey enta London just to go lick ice cream.
BOTTOM LINE:
No dey over do like say dat tin no go reach another person hand..
All na vanity, e dey fade like made in Aba Jeans..
No 4get say tortoise car na big man motor b4 o..
Notin wey com wey no get expiring date..

Even d life u're living, na borrow u borrow am..
Humility is the way of the wise!!!
No comments:
Post a Comment
I like knowing my fans better. Kindly drop your comment using your name/url/Google accounts and not as Anonymous. Thanks for your understanding.